Bisa Kdei – Adiza (Lyrics) ft. Adekunle Gold

Bisa Kdei – Adiza Ft Adekunle Gold

Juls baby

E di agoro
If your money finish, ask me brother
E di agoro
Bring all your friends, I got you my love
E di agoro
Forget matter, drink some palmi oh
Dancey dancey dancey oh
Dancey dancey dancey oh
Brother enjoy
Take your time my love

Na jolly o clock oh
Bring some wine
No dey waste my time
Add the jolof
Heineken
Whether ghana or naija
we no get worry
atishishe, oye wo tora gan
All night long, ka maa sey faaji
Till early momo
Are you feeling it, feeling it till early momo
Baby jofunmi, jofunmi till early momo
Are you feeling it, feeling it till early momo
Baby jofunmi, jofunmi till early momo

E di agoro
If your money finish, ask me brother
E di agoro
Bring all your friends, I got you my love
E di agoro
Forget matter, drink some palmi oh
Dancey dancey dancey oh
Dancey dancey dancey oh
Brother enjoy
Take your time my love
Spend my money eh
Oh oh oh na na

E di agoro
If your money finish, ask me brother
E di agoro
Bring all your friends, I got you my love
E di agoro
Forget matter, drink some palmi oh
Dancey dancey dancey oh
Dancey dancey dancey oh
Brother enjoy
Take your time my love
Spend my money

Published by lyricspad

One of those little pleasure in life is to sing your favorite songs aloud, but the lyrics of the song you are attempting needs to be know for you to feel confident and sing it clearly. On Lyrics Pad, you can find all the lyrics you need from oldies to new ones. It’s a place where all searches end! We have a large, legal, every day growing universe of lyrics where stars of all genres and ages shine.

Leave a comment

Design a site like this with WordPress.com
Get started